Place your adverts here on InfoDig @ low rates; banner ads, sponsored links and guest articles etc. Contact us
Fido and Tiwa Savage Lyrics
The remix of Fido's hit song "Awolowo" features Tiwa Savage, whose unique style and energy elevate the song to new heights, read the Awolowo Remix lyrics below and sing along.
RELATED: Read 'Awolowo' Lyrics by Fido
Fido & Tiwa Savage - Awolowo Remix Lyrics
I go smoke that ganja until I go blind
You go know say I take ganja all the time
Pass me the ganja give me brown rizzler
Pass me the ganja light me up so high
Take me over, over, I dey cloud so high
Fly me up oh up so high
Till I find myself talking with most high
Some, some think say me I don mad
Oh
Oh he still dey go
Leave am, leave am, leave am
I think say him don enter that side
As I dey let them know wetin dey my mind
Some dem take me for a fool yeah
Awolo (Oh) Awolowo (Yeah-yeah)
A n fa’gbo lo (Ahn) lowo lowo (lowo, lowo)
Aye n lo (Ate n lo) bebe n lo (Bebe n lo)
Won ba mi so (Won ba mi so)
Mo ti koti kun siwon
Me I no mind wetin dem go talk
Ewe at’egbo, na the only thing I know
Aye n lo (Ahn) bebe n lo (Oh oh)
Won ba mi so (Won ba mi so)
Mo ti koti kun siwon
Thank you Jah for giving us rain
Abundant blessings mi a Jah fi rain
Blessings from a plant, eat ganja all day
Puff one, two, take off my pa-pains away
Oh away, yeah yeah
Emi o ma le mu’gbo t’Olu ba we
Rara oh, I go roll my spliff my way
My way no be your way (Yeah-yeah)
Awolo (Oh) Awolowo (Yeah-yeah)
A n fa’gbo lo (Ahn) lowo lowo (lowo, lowo)
Aye n lo (Ate n lo) bebe n lo (Bebe n lo)
Won ba mi so (Won ba mi so)
Mo ti koti kun siwon
Me I no mind wetin dem go talk
Ewe at’egbo, na the only thing I know
Aye n lo (Ahn) bebe n lo (Oh oh)
Won ba mi so (Won ba mi so)
Mo ti koti kun siwon
Awolo (Oh) Awolowo (Yeah-yeah)
A n fa’gbo lo (Ahn) lowo lowo (lowo, lowo)
Aye n lo (Ate n lo) bebe n lo (Bebe n lo)
Won ba mi so (Won ba mi so)
Mo ti koti kun siwon
Me I no mind wetin dem go talk
Ewe at’egbo, na the only thing I know
Aye n lo (Ahn) bebe n lo (Oh oh)
Won ba mi so (Won ba mi so)
Mo ti koti kun siwon
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via Twitter and Facebook