Close To Me Lyrics by Niphkeys Feat. Zinoleesky & BNXN

2 hours ago  37     save  
info
This post will disappear after 24 hours. Click the disk icon to download and save it to your device for offline reading at any time.

Place your adverts here on InfoDig @ low rates; banner ads, sponsored links and guest articles etc. Contact us

Niphkeys, Zinoleesky and BNXN Lyrics

Niphkeys and Zinoleesky alongside BNXN are back with another enchanting song, get ready to be captivated by the lyrics below and sing along to the mesmerizing Close To Me by the trio.

Cover art for Close To Me by Niphkeys featuring Zinoleesky and BNXNClose To Me Cover Art

Niphkeys, Zinoleesky & BNXN - Close To Me Lyrics

IBK
IBK
Niphkeys
Niphkeys

If you fit tell me say you dey for me
It will be nice honey
I no go be the first to get Kele, wey no dey try for me
Pause wait a minute for me
Ohh ohh
Make e no cause gbege e
Before we misinterpret each other
Make I tell you as e dey be oh na na na

Ohh!
Girl, your body nice, aje!
You should be with a guy like me
'Cause you know say no be fight I dey
Bring your body close to me
The boys dem dey look your body
Ma dawunlohun bebe eh eh eh
'Cause you say no be fight I dey
Bring your body close to me
Oh oh!

I dey for your side, but kofewa
Waiting on the road side for kusenla
Shey na because you fine, tori o ni di nla
Ba mi pe bobo Niphkeys
Ko ba mi fa llu yaaa
E ba mi pe Niphkeys, na him sabi do this thing
Ori Omole to wo Gstring
She like to dey gist me
I love it when she kiss me
Ta ba se tan, ka ni 6 kids
Ahn

Stay with me, don't come and go
She's too fine, toyin tomato
Let me be your commando
Baby fun mi lowo bi ti Orlando
Baby je a soro, jasoro
Emi ati awon temi a ma mu e mo na
Funmi ni freestyle
Ka ma banko lo
Anywhere you go, baby jajolo
Ahn ahn ahn ahn

Ohh!
Girl, your body nice, aje!
You should be with a guy like me
'Cause you know say no be fight I dey
Bring your body close to me
The boys dem dey look your body
Ma dawunlohun bebe eh eh eh
Cause you say no be fight I dy
Bring your body close to me
Oh oh!

I dey for your side, but kofewa
Waiting on the road side for kusenla
Shey na because you fine, tori o ni di nla
Ba mi pe bobo Niphkeys
Ko ba mi fa llu yaaa
E ba mi pe Niphkeys, na him sabi do this thing
Ori Omole to wo Gestring
She like to dey gist me
I love it when she kiss me
Ta ba se tan, ka ni 6 kids
Ahn

Check lyrics of new songs here, and get fresh updates as they drop via X (formerly Twitter) and Facebook

Source
+